Has encontrado la letra de la canción JA ARA E (feat. Burna Boy), interpretada por el increíble artista Beyoncé.
En AllMusicas, nos enorgullece ser tu portal de música favorito para descubrir letras y canciones que te inspiran.
¿Te encanta esta canción? Explora más éxitos de Beyoncé y descubre nuevas canciones que seguro serán de tu agrado.
¡Sigue disfrutando de la música con nosotros!
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept
Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)
Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept
Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to
Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)
Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept
Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out
Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba